Yemi Alade Enjoyment MP3 DOWNLOAD
Download Free “Yemi Alade – Enjoyment” MP3 AUDIO | MP4, Lyrics & Skull 320kbps Music On Thinknews
Yemi Alade produces another trending song titled “Enjoyment ” and it’s right here for your fast Mp3 Download.
Yemi Alade – Enjoyment is solely free for your MP3 DOWNLOAD at “Thinknews”
Add Yemi Alade Enjoyment to your music tracks and enjoy!.
Listen & Download Yemi Alade – Enjoyment MP3 Below:
DOWNLOAD MP3
https://youtu.be/JAkeyR1enuU
LYRICS
In the mood to jaiye o I no go kill myself iro nla nla Wahala no dey finish ah eh I go happy myself na na na
Ready to go low low Ready to bo s’agbo Life na yo lo lo Life nay o lo lo Mo fe Mo fe ki everybody pade mi on the floor No dey worry at all
Emjoyment Enjoyment no be for small pikin o Sho ye I want to party some omo E le le le Oga deejay give me some more E le le le Bottle after bottle omo E le le le Oga barman ye m some more E le le le Eh eh eh
AC for the corner Which time you go come hala My friends, your friends Tonight we go do one dance No go killi us no Anything you want order Wine dey ?? sachet ati squardi dey
Ready to go low low Ready to bo s’agbo Life na yo lo lo Life na o lo lo
Ready to go low low Ready to bo s’agbo Life na yo lo lo Life na o lo lo
Mo fe Mo fe ki everybody pade mi on the floor No dey worry at all
Emjoyment Enjoyment no be for small pikin o Sho ye I want to party some omo E le le le Oga deejay give me some more E le le le Bottle after bottle omo E le le le Enjoyment Enjoyment Enjoyment