Download “Rema – Charm” Audio Mp3, MP4, Lyrics On Thinknews
The Talented Musician, Rema comes back with another studio singles titled “Charm “, which ThinkNews made available for free Mp3 Download for you.
Meanwhile, if you are a good music lover, this masterpiece project should find a place in your music playlist, most especially, your favorite playlists.
Nevertheless, after downloading this music, we highly need your comment, and that’s where we know if we are serving you good or Bad. Please comment below.
And again, please, always visit thinknews.com.ng , to download Newly released songs or album from all your favorite artists, Thanks.
Stream & Download “Charm” by Rema MP3 Below :
Watch The Youtube Video Below (Official Music Video MP4)
VIDEO
Rema – Charm Lyrics
[Intro] London Another banger
[Chorus] Come here, wetin dey worry you? Bring body make I rock am, yeah, yeah I know you senior me I get money pass your papa Wetin you want wey I no fit do for you? Why you wan dey buga wọn? Shey you be Kizz Daniel ni? You better drop your body armor
[Post-Chorus] Soco, ah Sofry with this body Make we run am on a lowkey Baby you know me E get as you go move wey I no go ‘gree Come make I drive your mhm Come make I drive this your jalopy Baby allow me Tip you off with alawi
[Refrain] See body oh (See body, see body oh) Egba mi oh (Egba mi, egba mi oh) E dey burst my bololo E dey burst my bololo (E dey burst my bololo) Please help me oh Me I don jam wetin pass me oh
[Chorus] Come here, wetin dey worry you? (Worry you, uhh) Bring body make I rock am (Yeah, yeah) I know you senior me (Me) I get money pass your papa (Pass your papa, oh) Wetin you want wey I no fit do for you? (For you) Why you wan dey buga wọn? (Wọn) Shey you be Kizz Daniel ni? (Mhmm) You better drop your body armor
[Verse] You too dey form with this love of a thing baby eh, lend me, lend I get pounds for you, you wan dey do like say eh, naira no dey end You too dey stiff, dey do like say your waist no dey eh, e no dey bend Oya follow my command baby do like I do Baby, front and back Gimme boom-baka-boom
[Post-Chorus] Soco, ah Sofry with this body Make we run am on a lowkey Baby you know me E get as you go move wey I no go ‘gree Come make I drive your mhm Come make I drive this your jalopy Baby allow me Tip you off with alawi
[Chorus] Come here, wetin dey worry you? (Worry you, uhh) Bring body make I rock am (Yeah, yeah) I know you senior me (Me) I get money pass your papa (Pass your papa, oh) Wetin you want wey I no fit do for you? (Wetin you want wey I no fit do for you?) Why you wan dey buga wọn? (Buga wọn) Shey you be Kizz Daniel ni? (Mhmm) You better drop your body armor
[Post-Chorus] Soco, ah (Ayy) Sofry with this body Make we run am on a lowkey Baby you know me E get as you go move wey I no go ‘gree Come make I drive your mhm Come make I drive this your jalopy