Joeboy Focus MP3 DOWNLOAD
Download Free “Joeboy – Focus” MP3 AUDIO | MP4, Lyrics & Skull 320kbps Music On Thinknews
The incredible soul-maker & Nigeria Artist Joeboy produces his studio single titled “Focus ” and it’s right here for your fast Mp3 Download.
Joeboy – Focus is sorely available for free mp3 download on thinknews.
Listen & Download Joeboy – Focus MP3 Below:
DOWNLOAD MP3
Joeboy – Focus LYRICS
[Intro] Oo no no ye ye ye
[Verse 1] Focus, sey me I dey try focus Girl na you dey scatter my thinking oh and I no dey know wassup Sey you for let me know wetin dey your mind And I go let you know wetin dey mind So we fit both know Wetin we dey find Straight to the point make we no waste our time
[Pre-Chorus] Sey you no need to dey buga You no need to dey form And you only need to let me know If I’m the one you want Sey you no need to dey buga no no You no need to dey form And you only need to let me know If I’m the one you want
[Chorus] Tori moti Moti moti moti moti moti Moti shayo You driving me crazy I’m feeling so lazy Tori moti moti moti Moti moti moti moti baby You driving me crazy I’m feeling so lazy (yeah)
[Verse 2] To like person no be crime And if you like person show your sign I know sey I be player those times Oh no So you for let me know wetin dey your mind And I go let you know wetin dey mind So we fit both know Wetin we dey find Straight to the point make we no waste our time
[Pre-Chorus] Sey you no need to dey buga You no need to dey form And you only need to let me know If I’m the one you want Sey you no need to dey buga no no You no need to dey form And you only need to let me know If I’m the one you want
[Chorus] Tori moti Moti moti moti moti moti Moti shayo You driving me crazy I’m feeling so lazy Tori moti moti moti Moti moti moti moti baby You driving me crazy I’m feeling so lazy ye
[Outro] To like person no be crime Sey you for let me know wetin dey your mind And I go let you know wetin dey my mind Wetin we dey find Straight to the point make we no waste our time
Joeboy – Focus MP3 DOWNLOAD Joeboy – Focus DOWNLOAD MP3 Joeboy – Focus AUDIO DOWNLOAD RV – Again MUSIC AUDIO DOWNLOAD