Download Free “Ayra Starr – Rush” Audio Mp3, MP4, Lyrics On Thinknews
The Talented Musician, Ayra Starr comes back with another studio singles titled “Rush “, which ThinkNews made available for free Mp3 Download for you.
Rush is a whooping track that is worth placing on your music playlist as a Music Lover. Download it and Enjoy!
After downloading Rush by Ayra Starr , we highly need your comment, and that’s where we know if we are serving you good or Bad. Please comment below.
And again, please, always visit thinknews.com.ng , to download New songs or album from all your favorite artists, Thanks
Stream & Download “Rush” by Ayra Starr MP3 Below :
Lyrics [Intro] Vibez Pa pa ri, pi pa pa ri pa Pa pa ri, pi pa pa ri pa Pa pa ri, pa
[Verse 1] Sabi girls no dey too like talk Animals dey in human form Padi man, nobody like work But you must hustle of you wan chop E no finish dem wan fight us If them dey run dem no fit catch up I no dey form say I too righteous No come dey form say you too like us
[Pre-Chorus] Me no get time for the hate and the bad energy Got my mind on my money Make you dance like Poco Lee Steady green like broccoli Steady on my grind no wan hear what they wan telly me Kudi na my fantasy Dem wan dey check if my tap e no rush
[Chorus] But e dey rush E dey rush well wеll E be much Na God dey make my tap, е dey rush The kind money we touch But e dey rush E dey rush well well E be much No be hype, everybody dey crush There’s no dulling with us (There’s no dulling with us)
[Post-Chorus] Pa pa ri, pi pa pa ri pa Pa pa ri, pi pa pa ri pa Pa pa ri, pa ri pa pa ri [Verse 2] Jofunmi Japata, I dey go ghana You never touch, you dey form papas Which kind money we never see before Kosi elomi, gat me feeling I’m the one Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje You can’t count my grace I just dey my lane, my lane
[Pre-Chorus] Me no getty time for the hate and the bad energy Gat my mind on my money Make you dance like poco lee Steady green like broccoli Steady on my grind no wan hear what they want telly me Kudi na my fantasy Dem won dey check if my tap e no rush
[Chorus] But e dey rush E dey rush well well, e be much Na God dey make my tap, e dey rush The kind money we touch Edey rush E dey rush well well, e be much No be hype everybody dey crush There’s no dulling with us (There’s no dulling with us)
[Outro] ‘Cause e dey rush E dey rush well well E be much Na God dey make my tap, e dey rush The kind money we touch E dey rush E dey rush well well, e be much No be hype everybody dey crush There’s no dulling with us (There’s no dulling)