Alpha P Oh No LYRICS DOWNLOAD
Download Free “Alpha P – Oh No” MP3 AUDIO | MP4, Lyrics & Skull 320kbps Music On Thinknews
Alpha P Released His Lyrics titled “Oh No ” and it’s right here for your fast Lyrics Download.
Alpha P – Oh No is solely free for your Lyrics DOWNLOAD at “Thinknews”
Add Alpha P – Oh No to your Lyrics tracks and enjoy!.
Listen & Download Alpha P – Oh No Lyrics Below:
LYRICS
Baby Oh no Baby Oh no Come take my soul Hmmmm
Would you love Someone like me my girl Wey no get any money But I go treat you well Oya bebe Would you love Someone like me my girl Wey no go give you problem But go fit solve your problems Hah Hold on Tell me wetin me I no go do For love Anything you tell me I go do Full stop Biggie money me I no fit do Oh no baby Just call Anytime I dey available True love No be by money we go dey prove No run Baby why you wan dey do me so Oh
Baby Oh no Baby Oh no o Oh Where you wan go Come take my soul Baby Oh no Baby Oh no o Oh Where you wan go Come take my soul
Where the green light goes That’s where my lady She go go She no go suffer for me o Abi na loving she go chop And all the people they don’t know That I’ve been waiting on the road I no know wetin do me o Wey turn e me to full mumu Oh yeah yeah I’m in trouble Hold on Tell me wetin me I no go do For love Anything you tell me I go do Full stop Biggie money me I no fit do Oh no baby Just call Anytime I dey available True love No be by money we go dey prove No run Baby why you wan dey do me so Oh
Baby Oh no Baby Oh no o Oh Where you wan go Come take my soul Baby Oh no Baby Oh no o Oh Where you wan go Come take my soul